Gang of Young Girls Alleged to be Lesbians Seen Smoking Weed at a Hotel in Asaba, Delta State (Photos)

Posted by Odinaka on Wed 24th May, 2017 - tori.ng

Photos of young Nigerian girls alleged to be lesbians smoking weed at Peemos Hotel in Delta state on Tuesday, May 23, have flooded the social media.

The alleged lesbian girls smoking
 
A Facebook user identified as Sapele Oghenek, has taken to the social networking platform to share photos and the story of how a notorious gang of young lesbian girls were seen smoking marijuana publicly at Peemos Hotel in Delta State as one of them celebrated her birthday.
 
Here's how Sapele reported the news online;
 
"Report enter studio say as we expose Tiana yesterday for her illicit acts, our studio record some small idiots, wey nor dey bath well, as dem gather for Peemos Hotel today dey smoke weed publicly and dey discuss Tiana (deir gang issue).
 

"And d one with white, wey her name na Rejoice, wey carry dread talk say, she go deal with Tafia on everyday thing, why the blue one wey be Lesbian partner to the one with white,wey her name na Sarah, and wey wear blue begin talk anyhow. As we speak this little girls don dey practice lesbianism and dey smoke and drink hard drugs to kill deir cells. 

"We dey call on deir family members to carry them Sidon and borrow them sense before them go begin catch enemies for deir family head. Na who like Jail,dey find Tafia for street. 

"Life na sense. Na deir pictures wey dem use take dey smoke and seduce deir selves dey attached to this post so."
 
 
Popular Stories
Visa Application: Tips for a Successful Visa Interview...No. 10 is Very Important
Nigerian Lady Falls in Love With a Man Online, But What Happened When She Finally Met Him is Shocking
Wow! This Woman Prayed for Her Own Son to Die, But What Happened Next is Unbelievable (Photos)
Revealed! The Notable Differences Between Jonathan and Buhari's Subsidy Removal
Checkout This Weird Wedding Picture (Photo)


Copyright © 2022 Tori.ng - All rights reserved
Tori.ng is owned and managed by Cyclofoss Technologies Ltd.