Efe gave the advice after spending 3.4 million to repair his Mercedes Benz car.
Influencer, Carter Efe has warned against purchasing Mercedes Benz.
According to him, after spending N3.4 million to repair his faulty Mercedes Benz, he won't urge anyone to buy Benz.
He spoke in a video posted on X.
Carter Efe partly said:
“For those of Una wey dey feel say you wan buy motor, motor no be one thing wey dey dey buy oo. Keep your money. No go buy Benz o. Benz are not for small boys. Only this morning alone my Benz don collect 3.4 million naira. So if you dey think say you wan buy Benz, just know say you go keep extra money wey you go take dey use the solve. Everybody wey dey drive Benz for the full Lekki dey suffer….”
Check out reactions:
@Bside51115 said: “3.4 million, na lie. Unless say you change half engine”
@oluwamartins24 wrote: “Don’t buy Upgrade Gle simple”
@Jide_93 wrote: “You guys will continue to suffer because the fuel you guys are using for benz is wrong and not available in Nigeria..”
@Bigmandexzzy wrote: “Dey play !
Which type of Benz you buy ?
All the name of clout baba fit don go buy “Cheap car” now you dey see the repercussions
Bring money buy better car you say NO !
Benz no do you anything,next time buy better car”
Watch video below